TR — Paroles et traduction des paroles de la chanson Anything for Your Boy
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Anything for Your Boy » de TR.
Paroles
Anything you wan give me?
Is there anything you wan give me?
Baby ogini? T. r Anything for your boy? again o oga mi anything for your boy?
anything for your boy6
fine girl anything for your boy?
I plan to take over
The skills na leg over
The ladies them bend over
like say na hangover
They see me for range rover
They tell me to pull over
Ogbeni your license your
arguing for wetin you carry
like armed robber. wait
No give me dat bull shit abeg
oga police!
Mr boys are not smiling abi you
no notice if na tax u dey tax
make you no embarass me Ladies see me for street them dey
hail me like taxi… taxi
Anything for your boy?
She say na cold weather
Say make i come over
make i hit am like mayweather
I tell am like game over
she tell me to change over
like say na up Nepa
I got my mikano dont bother to say no Am covered like like umbrella
Eehzzzzz
Dont give me that bullshit abeg
sister Doris
Mr boys are not smiling abi you no notice
if na tax you dey tax make you no embarass me ladies see me for street they dey hail me like
taxi… taxi
If na ball we ball o we balling together
see the more the merry o help your brother
if na ball we ball o we balling together
see the more the merry o hell your brother so i sayyyyy
anything for your boy?
Oga mi anything for your boy
fine girl anything for your boy
anything for your girl?
i dey ask anything for your girl?
Anything for the girls?
i like Ferraris, bugattis, mercedes
givenchy, properties Roliesss
Sto
End.
Traduction des paroles
Tout ce que vous voulez me donner?
Est-il quelque chose que vous voulez me donner?
Bébé ogini? T. R quelque chose pour votre fils? encore une fois o Oga mi quelque chose pour votre garçon?
tout pour votre garçon6
belle fille quelque chose pour votre garçon?
Je prévois de prendre le relais
Les compétences na jambe sur
Les dames elles se penchent
comme dire na gueule de bois
Ils me voient pour range rover
Ils me disent de tirer sur
Ogbeni votre licence votre
plaidant pour wetin vous portez
comme voleur armé. attendre
Non donne moi dat bull shit abeg
Oga police!
M. Les garçons ne sourient pas abi vous
aucun avis si na taxe U Dey taxe
ne vous gênez pas les filles me voir pour la rue eux dey
la grêle moi comme taxi taxi...
Quelque chose pour ton fils?
Elle dit na temps froid
Dites faites moi venir
faire je frappe suis comme mayweather
Je dis suis comme game over
- elle me dire de changer au fil du
comme dire na Up Nepa
J'ai eu mon mikano dont la peine de dire non suis couvert comme comme parapluie
Eehzzzzz
Ne me donne pas ces conneries abeg
sœur Doris
M. Les garçons ne sourient pas abi vous ne remarquez pas
si na tax vous Dey tax vous ne me gênez pas mesdames me voir pour la rue ils Dey me saluer comme
taxi taxi...
Si na balle nous boule o nous balling ensemble
voir plus le joyeux o aider votre frère
si na balle nous boule o nous balling ensemble
voir plus le joyeux o enfer votre frère donc je sayyyyy
quelque chose pour ton fils?
Oga mi quelque chose pour votre garçon
belle fille n'importe quoi pour votre garçon
quelque chose pour ta copine?
je demande quelque chose pour ta copine?
Quelque chose pour les filles?
j'aime les Ferrari, bugattis, mercedes
givenchy, propriétés Roliesss
STO
Fin.