Tilda & The Rocafil Jazz International — Paroles et traduction des paroles de la chanson Sweet Mother

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Sweet Mother » de Tilda & The Rocafil Jazz International.

Paroles

Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I get hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother ooh
Son of a sweet mother
When I get sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire aah
Sweet mother, I no go forget da suffer way you suffer for me yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother ooh
Oh, sweet mother, I never forget you
But, if suffer is over for me
And, if I should forget you
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
Oh, my mother, so sorry
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I get hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother ooh
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire aah
Sweet mother, I no go forget you suffer way you suffer for me yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother ooh
Oh, sweet mother
And I always keep that in mind
One time I. She came for me. Tell me what I want to hear
I sick mother
My sweet mother, I no go forget you
My sweet mother will suffer for me
When I get cry
My mother go cry
She no know where to go do
You know well
No wantin' to worry my pikin
Ooh
You fit get another wife
You fit get another husband
But you fit get another mother (Mother)? No
When I get hungry, my mother go run up and down
She get find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother yeah
When I get sick my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire ahh
Sweet mother, I no go forget dey suffer wey you suffer for me, yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother

Traduction des paroles

Douce mère, je n'y va pas vous oublier
Pour Dey souffre comme tu souffres pour moi
Douce mère, je n'y va pas vous oublier
Pour Dey souffre comme tu souffres pour moi
Quand je pleure, ma mère va me porter
Elle va dire mon pikin, wetin vous Dey pleurer ouais ouais
Arrêter de arrêter de, arrêter de arrêter de, arrêter de arrêter
Vous faire pas de pleurer, ooh
Quand je veux dormir, ma mère va me caresser
Elle se mentir moi bien bien pour le lit
Elle me couvre tissu, dire vous faire dormir
Le sommeil le sommeil, mon pikin ooh
Quand j'ai faim, ma mère va courir de haut en bas
Elle me trouve quelque chose quand je vais couper
Douce mère, douce mère ooh
Fils d'une mère douce
Quand je tombe malade, ma mère va pleurer pleurer pleurer
Elle va dire à la place wey je vais mourir la faire mourir
Elle va supplier Dieu, Dieu m'aide, Dieu m'aide, mon pikin ooh
Si Je ne dors pas, ma mère ne va pas dormir
Si Je ne chop, ma mère ne va chop
Elle n'a pas obtenir de pneus aah
Douce Mère, Je ne vais pas oublier da souffrir façon dont vous souffrez pour moi ouais ouais
Douce mère
Douce mère, ooh
Oh, douce Mère, Je ne t'oublie jamais
Mais, si souffrir est fini pour moi
Et, si je devais vous oublier
Douce mère, je n'y va pas vous oublier
Pour Dey souffre comme tu souffres pour moi
Douce mère, je n'y va pas vous oublier
Pour Dey souffre comme tu souffres pour moi
Quand je pleure, ma mère va me porter
Elle va dire mon pikin, wetin vous Dey pleurer ouais ouais
Arrêter de arrêter de, arrêter de arrêter de, arrêter de arrêter
Vous faire pas de pleurer, ooh
Oh, ma mère, tellement désolée
Quand je veux dormir, ma mère va me caresser
Elle se mentir moi bien bien pour le lit
Elle me couvre tissu, dire vous faire dormir
Le sommeil le sommeil, mon pikin ooh
Quand j'ai faim, ma mère va courir de haut en bas
Elle me trouve quelque chose quand je vais couper
Douce mère, douce mère ooh
Quand je suis malade, ma mère va pleurer pleurer pleurer
Elle va dire à la place wey je vais mourir la faire mourir
Elle va supplier Dieu, Dieu m'aide, Dieu m'aide, mon pikin ooh
Si Je ne dors pas, ma mère ne va pas dormir
Si Je ne chop, ma mère ne va chop
Elle n'a pas obtenir de pneus aah
Douce Mère, Je ne vais pas oublier que vous souffrez façon dont vous souffrez pour moi ouais ouais
Douce mère
Douce mère, ooh
Oh, douce mère
Et je garde toujours cela à l'esprit
Une fois I. Elle est venu pour moi. Dis moi ce que je veux entendre
Je mère malade
Ma douce mère, je n'y va pas vous oublier
Ma douce mère souffrira pour moi
Quand je me pleurer
Ma mère aller pleurer
Elle ne sait pas où aller faire
Vous le savez bien
Pas envie d'inquiéter mon pikin
Ooh
Vous correspondez à obtenir une autre femme
Vous correspondez à obtenir un autre mari
Mais vous correspondez obtenir une autre mère (mère)? Aucun
Quand j'ai faim, ma mère va courir de haut en bas
Elle va me trouver quelque chose quand je vais couper
Douce mère, douce mère
Quand je tombe malade ma mère va pleurer pleurer pleurer
Elle va dire à la place quand je vais mourir fais la mourir
Elle va supplier Dieu, Dieu me aide, Dieu me aide, mon pikin oo
Si Je ne dors pas, ma mère ne va pas dormir
Si Je ne chop, ma mère ne va chop
Elle ne se tire pas ahh
Douce Mère, Je ne vais pas oublier Dey souffrir wey vous souffrez pour moi, ouais ouais
Douce mère
Douce mère
Douce mère
Douce mère