Tilda & Rocafil Jazz International — Paroles et traduction des paroles de la chanson Family Movement

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Family Movement » de Tilda & Rocafil Jazz International.

Paroles

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman and them spend together as husband and wife
Eeeee family movement
But inside the family, husband get his own work to do
— and wife get her own work
Person wey no do hin own fine,
nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi
If woman no chop, husband no dey happy oooyeye
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba oooo
Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa ooo
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa oooo
Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family
Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want ooo
So thank you papa and mama sweet people
Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you Mama ooo
I dey remember you Mama oooo
Thank you for your help o Mama oo Mama ooo

Traduction des paroles

Dieu don crée des femmes pour être sous les hommes
Alors manpikin va être tout et tout pour la famille yeyeye
Manpikin aller se marier femme et les passer ensemble comme mari et femme
Eeeee mouvement familial
Mais à l'intérieur de la famille, mari obtenir son propre travail à faire
- et femme obtenir son propre travail
Personne wey Non do Hin propre amende,
nah dans sabi, nah dans sabi yeyeeye nah dans sabi
Si Femme Pas chop, mari pas Dey heureux oooyeye
S'ils obtiennent pickin, pickin pas de côtelette, mère pas de côtelette
Père dey pour balaba oooo
Na Papa être gouverneur pour la famille
Papa Je ne vais pas t'oublier
Merci, merci, merci Papa ooo
Je me souviens de toi Papa ooo
Merci pour votre aide o Papa oo Papa Oooo
Maman tu es gardien
Na Hin être dire mouvement de la famille
Maman Dey souffrir et Papa Dey souffrir
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
Quand l'homme Dey souffre et maman souffre
Ils vont élever le bon pickin wey vont s'occuper de la famille
Mama Dey garde la maison bien
Maman Dey cherche moi belle
Maman Dey donne moi wetin je veux ooo
Alors merci papa et maman doux gens
Na Mama Être gardien pour la famille
Maman je ne t'oublierai
Merci, merci, merci Maman ooo
Je me souviens de toi Maman oooo
Merci pour votre aide o Mama oo Mama Ooo