The Motet — Paroles et traduction des paroles de la chanson Kalakuta Show

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Kalakuta Show » de The Motet.

Paroles

Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax

Traduction des paroles

Faites nous parler quelque chose
Nous ne parlons jamais avant et
Nous dey voir suis tous les jours
(Ahh...Ohhh...Sh-sh-sh-sh-sh)
Regardez de man he Dey waka
Faim Dey courir pour lui visage
Lui pepeye * cap pour lui la tête
Lui chemise en laine kaki pour lui corps
Lui pantalon Dey voler au dessus de lui genou
Les gens qui emploient da man
Donnez lui la permission de porter la chose
Weh mauvais
Dem lui donner le permis de porter bâton
Dem lui donner l'autorisation de porter des gaz lacrymogènes
Dem lui donner le permis de porter une balle
Lui fit porter panier pour la protection aussi
Na donc nous Dey voir suis tous les jours
Non donc il arrive tous les jours
Un jour
Un jour
Le tout changement
Un jour
Un jour
Le tout changement
Un jour
Un jour-spectacle Kalakuta
Un jour
Un jour
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Assurez vous que dem
Utilisez du gaz lacrymogène, du bâton et de la balle
Dem les utiliser Panier
Pour la protection aussi
Dem faire une chose
Dem jamais faire avant
Dem-o louer ... hache-o ... dem-o apporter ... cutlass
Kalakuta spectacle-o-o
Kalakuta spectacle (una na na na na na na na na)
Kalakuta spectacle (2x)
Coupe de dem-o de fil de Babu
Regardez clôture dem break
Regardez porte dem automne
Tout le monde dey exécuter
Regardez la tête dem break
Regardez le sang Dey flow
Kalakuta montrer o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Regardez loya * * lui Dey come * * (avocat)
Lui il loya lui Dey venir
Regarder loya dem battre
Ecoute loya le dey cours
Ecoute loya le dey cours
Kalakuta montrer o-o
Kalakuta show
Orgue solo
Solo de Sax
Fin avec basse / percussion sous sax solo