Sound Sultan — Paroles et traduction des paroles de la chanson Natural Something
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Natural Something » de Sound Sultan.
Paroles
I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
TY mix
Sound Sultan
Naija Ninjas
It is a natural something
When I see you do the strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
I no be cassanova but I like woman dem… ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem
Omoge no be lie I dey reel in your soul
I know you are one in a million soul
Dash you anything even silver and gold
No mean say I wan carry you go Omo everyday you killing them, you killing them o Natural things, no silicon o You giving men horn like a unicorn o But really don’t get me wrong
See
No strings attached
I go buy you diamond
No strings attached
I take you go shopping
No strings attached
Cause na wireless things
No strings attached
Eh oh oh
No strings attached
Make we just dance
No strings attached
So don’t be thinking wrong
No strings attached
I only appreciate you as a wonderful work of God
I spend my money everyday ontop woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
I no be cassanova but I like woman dem… ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man
Woman too fine
I no fit economize you girl
Going through pain
You need a man wey go nice you girl
No minimizing
Sultan go maximize you girl
Cause you deserve everything wey dey shine shine
My girl
Shey na BB Torch
Or na BB Porsche
Or na human hair
Even in a rush
Just to make you blush
I go yan dust
I go freestyle
Just to make you smile
In the mean time
You’re not mine
We go feel fine
But no kain
On behalf of all the men
Oya come make I spoil you o o I spend my money everyday ontop woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday[
I no be cassanova but I like woman dem… ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem
It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
I no be cassanova but I like woman dem… ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem
Hail your man dem… TY mix
Hail your man dem
Hail your man dem
Hail your man dem
Traduction des paroles
Ou na cheveux humains
Même dans l'urgence
Juste pour te faire rougir
Je vais Yan dust
Je vais freestyle
Juste pour te faire sourire
Dans le temps de le dire
Vous n'êtes pas le mien
Nous allons sentir bien
Mais non kain
Au nom de tous les hommes
Oya venez faire je vous gâter o o je dépense mon argent tous les jours ontop femme
Je m'en fous si elle s'en va vers un autre homme
Je suis prêt à être votre mugu
Votre maga personnel pour la vie
C'est quelque chose de naturel
Quand je vois que tu me fais une chose forte
Allez shawty c'est votre baiday
Allez shawty c'est votre baiday
Allez shawty c'est votre baiday
Allez shawty c'est votre baiday[
Je ne suis pas cassanova mais j'aime femme dem ... ah ah
Je sais que vous avez un amant mais aidez moi à saluer votre homme dem
Je ne suis pas cassanova mais j'aime femme dem
Je sais que vous avez un amant Aidez moi à saluer votre homme dem

La grêle votre homme dem... TY mix
Vive votre homme dem
Vive votre homme dem
Vive votre homme dem