Nneka — Paroles et traduction des paroles de la chanson Local Champion

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Local Champion » de Nneka.

Paroles

Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style
But I failed
I be Naija reggae
I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae
I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality (dump, dump me)
Naija reggae, warri reggae,
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae,
Dem see me for your Lagos city poster

Traduction des paroles

Shebi je suis villageois, parce que je reçois swag Wey lagos femme pas obtenir
Vous parlez sey je suis analphabète parce que je reçois l'attitude waffi pour l'intérieur de mon sang
Je ne vais pas mentir, j'ai essayé de m'adapter à votre style Oyibo Lagos
Mais j'ai échoué
Je suis Naija reggae
Je suis Warri reggae
Dem né moi près du village Okporikoko
Je suis Warri reggae
Dem dire que je suis waffi mugu
Mais dem me voir pour votre affiche de la ville de Lagos
Waffi reggae
Je suis Naija reggae
Dem né moi près du village Okporikoko
Je suis Warri reggae
Dem dire que je suis waffi mugu
Mais dem me voir pour votre affiche de la ville de Lagos
Faire nous ne mentons pas, na vous parlez SeY ma nourriture ressemble à maman mettre propre
Mais vous devez avouer, na ma façon locale Dey doux vous passez
Shebi vous dey me manquer maintenant, coz je pas porter jupe, Koi koi chaussure et weave-on
Parce que je n'aime pas votre façon flashy, vous videz l'originalité (dump, dump me)
Naija reggae, Warri reggae,
Dem born me près du village Okprikoko
Warri reggae, waffi reggae,
Dem me voir pour votre affiche de la ville de Lagos