Nneka — Paroles et traduction des paroles de la chanson Kangpe
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Kangpe » de Nneka.
Paroles
So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
See yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand
Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
Look at me how I bounce but na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be When wind blow fowl ynash go open very, very well oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil
For His rod and His staff are with you
You have come this far to sing your mystery
Traduction des paroles
Donc na donc je suis une condition venez vous faire aje comme ça
Vous dites que votre mari na je vous laisse, vous dites que je vais en forme trahir
Donc na donc vous Dey faible
Comme je te vois avant je pense dis toi dey kangpe
Rien en forme, en forme vous secouer, rien en forme, aller en forme vous briser
Mais vous râteau avant
Na vous parlez dites vous pas aller mettre l'homme devant Dieu
Voyez vous comme vous êtes Na vous parlez dites vous pas aller mettre l'homme devant Dieu oh comme vous le savez Dieu pas aller vous donner tout ce que vous pas aller affaire fit avec
Na donc dem parler, la chose en aucun ajustement vous tuer
Na je vais vous rendre fort, il va vous rendre fort
La chose en aucun ajustement vous tuer na je vais vous rendre fort
Il vont vous rendre plus fort
Dieu ne va pas te donner tout ce que tu ne veux pas
Vous parlez dites, vous êtes grand homme parce que vous êtes en forme levez la main
Fit battre votre pickin ' battre votre femme, vous sabi, Bible Eh bien, oh Dey Go église tous les jours, oh, remarquez - moi ou je étancher
Regardez moi comment je rebondir mais na vous être l'escroc
Na votre bon ajustement oeil ouvert tuer personne misure et l'abuser
419, ole voleur, panier bouche, ooro mais vous savez comment je suis quand Vent coup volaille ynash aller ouvert très, très bien oh comme vous le savez Dieu pas aller vous donner tout ce que vous pas aller fit affaire avec
Na donc dem parler, la chose en aucun ajustement vous tuer
Na je vais vous rendre fort, il va vous rendre fort
La chose en aucun ajustement vous tuer na je vais vous rendre fort
Il vont vous rendre plus fort
Dieu ne va pas te donner tout ce que tu ne veux pas
Comme tu le sais Dieu ne va pas te donner tout ce que tu ne vas pas faire affaire avec
Na donc dem parler, la chose en aucun ajustement vous tuer
Na je vais vous rendre fort, il va vous rendre fort
La chose en aucun ajustement vous tuer na je vais vous rendre fort
Il vont vous rendre plus fort
Dieu ne va pas te donner tout ce que tu ne veux pas
En vous promenant dans la vallée de l'ombre de la mort
Vous ne craindrez aucun mal
Car sa canne et son bâton sont avec vous
Vous êtes venus jusqu'ici pour chanter votre mystère