Natives — Paroles et traduction des paroles de la chanson Keep On Rocking
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Keep On Rocking » de Natives.
Paroles
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Chorus Catch the vibe and get
the feeling Tell me your man that
you are wheeling What I have is what I am giving I really don’t
try to keep the love on line Catch
the vibe and get the feeling Keep
on rocking baby Tell me your man
that you are wheeling Keep on rocking
darling What I have is what I am giving Keep on rocking baby I really
don’t try to keep the love on line
Verse 1 As I dey walka dey go Wetin
dey happen na e funky so After
the
show, na the party o The party
go happen for my end o Even if you
no be my friend Come and party with
my friends o Shika la koku lepassa
yo So they point and kill, you
go carry dey go But to say, the blood,
and the blood dey go Police protection
essential o Police protection
go plenty o Wey even if you ready,
you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the
center and start a kolo Start
to be feeling like a monkey o Hey,
jay, jay, like a donkey o Jump
and
touch the ceiling o Help to sing
the singing o I go spread all my money o I go spread till the end
of the party o Cuz this kind party,
you no know when they go You no go know say some joint dey show This
kind party no dey end o This kind
party they must pursue you o Repeat Chorus
Verse 2 Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey,
jai, check your time e o The party
dey start my end on the dot e o You
no fit afford to be late e ei Na
we suppose to arrange the place
o Hey kena, na true talk na you
dey
talk e o I check my time for the
thing,
eget e faulty o Make you see as the
thing dey delay o You go think
say
na 8 edey knack e o Oya, enter modo
make we start dey go Before 2Face
start dey bore me o Oga friend,
take the phone, make you call
am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say
we don lost e o Tubaba, nolele,
he go sing the show But the hoda
be plenty for road e o Which kind
yawa be this e o Thank God, we don
reach the party o Just in time,
which you tell us, them start
the
show All the boys be the dem, dey
flex o I leke leke dey play for
the
kwan di yo Oya, pass me the bottle
and suck the yaro Make I start
dey
quaff e o Quaff and quaff till
the
end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o Repeat Chorus
Verse 3 See, it is allowed to get
naughty in this plantation,
tonite
(2x) But you got, you got to do your
God some glory Try to come without
a gun Do you God some glory, try
to come without a gun Get yourself
a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come
without a gun Catch the vibe and
get the feeling Tell me your man
that you are wheeling
Repeat Chorus till fade
Traduction des paroles
Attrapez l'ambiance, obtenez le feelin
OUI o!
Refrain Attraper l'ambiance et obtenir
le sentiment dites moi votre homme que
vous êtes wheeling Ce que j'ai, c'est ce que je fais, je n'ai vraiment pas
essayez de garder L'amour en ligne Catch
l'ambiance et obtenir le sentiment garder
sur rocking baby dis moi ton homme
que vous roulez continuez à bascule
chérie ce que j'ai c'est ce que je donne continue à bascule bébé j'ai vraiment
n'essayez pas de garder l'amour en ligne
Verset 1 comme je Dey walka Dey go Wetin
Dey arriver na e funky donc après
le
afficher, na la partie o la partie
allez y pour ma fin o même si vous
non sois mon ami Viens faire la fête avec
mes amis o Shika la koku lepassa
yo donc ils pointent et tuent, vous
allez porter Dey aller mais dire, le sang,
et le sang Dey go La Protection De La Police
essentiel o protection policière
allez beaucoup o Wey même si vous êtes prêt,
vous allez pon Dey allez vous allez commencer à Dey montrez vous O venez à la
centre et commencer un départ kolo
se sentir comme un singe o Hé,
jay, jay, comme un âne O saut
et
touchez le plafond O aide à chanter
le chant o je vais répandre tout mon argent o je vais répandre jusqu'à la fin
du parti o Cuz ce genre de parti,
tu ne sais pas quand ils vont tu ne sais pas dire un joint Dey montre ça
genre partie non Dey fin o ce genre
parti ils doivent vous poursuivre O répéter le refrain
Verset 2 D'accord, comme nous le prévoyons avant
Na Dans nous commot de gipsy O Hey,
jai, vérifie ton temps pour la fête
Dey commencer ma fin sur le point e o vous
aucun ajustement se permettre d'être en retard e ei Na
nous supposons d'organiser l'endroit
O Hey kena, na vrai parler na vous
dey
parler e o je vérifie mon temps pour le
chose,
eget e défectueux o vous faire voir comme le
chose dey retard o Vous allez penser
dire
na 8 Edey knack e Oya, entrez modo
faire nous commençons Dey aller avant 2Face
commencer Dey bore moi O Oga ami,
prendre le téléphone, vous faire appeler
suis o je Faire appel suis, dire suis, dire que nous dey venir e o Faire il pas être comme, disons,
nous n'avons perdu e o Tubaba, nolele,
il va chanter le spectacle mais le hoda
être beaucoup pour la route e o Quel genre
Yawa être ce E O Dieu merci, nous ne
atteindre la partie O juste à temps,
qui vous nous dire, à commencer
le
montrer tous les garçons être le dem, dey
flex o I Leke Leke Dey jouer pour
le
Kwan di yo Oya, Passe-moi la bouteille
et suce le yaro fais que je commence
dey
quaff e o Boire et de boire jusqu'à
le
fin e o Kolo, boire, me sef, je vais quaff e o Refrain
Verset 3 Voir, il est permis d'obtenir
coquine dans cette plantation,
tonite
(2x) mais vous avez, vous devez faire votre
Dieu une certaine gloire essayez de venir sans
un pistolet avez-vous Dieu un peu de gloire, essayez
sans un pistolet à Obtenir vous-même
un partenaire, faire tout ce que vous voulez
Avez-vous Dieu un peu de gloire, essayez de venir
sans un pistolet attraper l'ambiance et
obtenez le sentiment dites moi votre homme
que vous wheeling
Répétez le refrain jusqu'à disparaître