Monique — Paroles et traduction des paroles de la chanson Hello
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Hello » de Monique.
Paroles
Hello I know, you dey hear me,
That’s why i dey call you, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze,
Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
1: Na you sabi, you sabi o, everything, Na you be ekweme, you can do and undo,
Eze eh, Eze mu eh, I say come and show yourself.
papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,
chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.
Hello I know, you dey hear me, that’s why I deh call you, Jesus eh,
bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
2: Isimu gaba, isi kwana mu nchelu, Igwe, I go do all that you say,
you no dey fail me o, Na you dey give us peace and ogologo ndu, chai, baba eh,
kedi ihia ngeme, if no be you, eh.
papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,
chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.
Hello I know, you dey hear me, that’s why I deh call you, Jesus eh,
bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
Bridge: Hello
Hello hello hello hello hello,
Your pikin is on the line,
Baba na you dey answer me ehhh,
Wen I deh, whenever I, deh call you,
Jesus eh, bia meh kiji buru Eze/2x
Eze eh, Eze kemje manu o/2x
Call: Eze leh
Res: Eze/4x
Call: Eze l’igwe
Res: Eze
Call: Eze luwa
Res: Eze
Call: Eze leh
Res: Eze
Call: Eze leh
Red: Eze…
Traduction des paroles
Bonjour, je sais, vous dey m'entendre,
C'est pourquoi je t'appelle Dey, Jesus eh, bia meh Kiji buru Eze,
Bon sang, bia meh Kiji buru Eze.
1: Na vous sabi, vous sabi o, tout, Na vous être ekweme, vous pouvez faire et défaire,
Eze eh, Eze mu eh, je dis Venez vous montrer.
papa NJO koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,
chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, écoutez mon appel.
Bonjour, je sais, vous dey m'entendre, c'est pourquoi je deh vous appeler, Jésus hein,
lfi meh kiji buru Eze, Jésus hein, bia meh kiji buru Eze.
2: isimu gaba, isi kwana mu nchelu, Igwe, je vais faire tout ce que vous dites,
vous ne me Dey échouer o, Na Vous Dey nous donner la paix et ogologo ndu, chai, Baba eh,
kedi ihia ngeme, si non vous, hein.
papa NJO koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo,
chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, écoutez mon appel.
Bonjour, je sais, vous dey m'entendre, c'est pourquoi je deh vous appeler, Jésus hein,
lfi meh kiji buru Eze, Jésus hein, bia meh kiji buru Eze.
Pont: Bonjour
Bonjour bonjour bonjour bonjour bonjour,
Votre pikin est en ligne,
Baba na vous dey répondez moi ehhh,
Wen je deh, chaque fois que j', deh vous appeler,
Jésus eh, bia meh Kiji buru Eze / 2x
Eze hein, Eze kemje manu o/2x
Appel: Eze leh
Res: Eze / 4x
Appelez le: Eze l'igwe
Res: Eze
Appel: Eze luwa
Res: Eze
Appel: Eze leh
Res: Eze
Appel: Eze leh
Rouge: Eze…