Lil Kesh — Paroles et traduction des paroles de la chanson Life of a Star
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Life of a Star » de Lil Kesh.
Paroles
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh Yeah!
If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don’t care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It’s the life of a Star what will I say
What will I say.
Woo igbamii O re body o But the fans still wanna take a Selfie o Most of y’all don’t know what we go through
Its the life of a Star what will I do What will I do… If I start to yan you…
If I start to yan you how the thing dey go And you’re feeling what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me Say e no easy o Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo Them no tell me, Say e no easy o If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Traduction des paroles
Pheelz M. producteur oh oh oh oh oh Yeah!
Si je commence à yan vous ... si je commence à yan vous comment la chose Dey aller et si vous êtes feelin ce que je ressens dans ma âme
Je vis la vie d'une Étoile
Omo ko facile rara
Mais Imma continuer à marcher et aller avec le flux
Ha! Shebi na me wan coup
Shebi je veux le fric
Mais le prix que je paie
Omo pas être une blague, Omo pas être une blague
Ha! Je me souviens alors quand j'avais envie de la célébrité
Dey heureux comme pikin Wey dem acheter un nouveau jeu
Seulement si je savais le prix que je dois payer
Que les gens oublieront que nous sommes toujours les mêmes
Je cherche peut être fly
Mais ma poche sèche
Mais les garçons s'en fichent
Vous gaz donnez leur bar
Shebi tu es kesh
Et vous conduisez un benz
Abeg laisse tomber quelque chose maintenant
Nous flex
Et parfois je suis dans les coulisses
Un sentiment de découragement cos j'ai un peu eu une mauvaise journée
Et je monte quand je monte l'étape
C'est la vie D'une étoile que vais je dire
Que vais-je dire.
Woo igbamii o re body o mais les fans veulent toujours prendre un Selfie o la plupart d'entre vous ne savent pas ce que nous traversons
C'est la vie D'une étoile que vais-je faire Que vais-je faire ... si je commence à vous yan…
Si je commence à yan vous comment la chose Dey aller et vous ressentez ce que je ressens dans ma âme
Je vis la vie d'une Étoile
Omo ko facile rara
Mais Imma continuer à marcher et aller avec le flux
Ha! Shebi na me wan coup
Shebi je veux le fric
Mais le prix que je paie
Omo pas de blague
Oh oh oh oh oh MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
Je ne sais pas dire qu'il faut beaucoup pour être une star
Les pas me dire dire e pas facile O Les aller vex vous pour le réseau social
Parce que vous être star vous pas en forme répondre
Won ti gbagbe pe moi-même être humain oo les pas me dire, dire e pas facile o si je commence à vous dire comment la chose Dey aller vous allez sentir ce que je ressens dans ma âme
Je vis la vie d'une Étoile
Omo ko facile rara
Imma continuer à marcher et aller avec le flux
Ha! Shebi na me wan coup
Shebi je veux le fric
Mais le prix que je paie
Omo pas de blague
Omo pas être une blague oh Ha! Shebi na me wan coup
Shebi je veux le fric
Mais le prix que je paie
Omo pas de blague
Omo pas être une blague oh oh oh oh oh oh
Si je commence à vous dire comment la chose Dey aller vous allez sentir ce que je ressens dans ma âme
Je vis la vie d'une Étoile
Omo ko facile rara
Imma continuer à marcher et aller avec le flux