Tiwa Savage — Paroles et traduction des paroles de la chanson Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD)
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD) » de Tiwa Savage.
Paroles
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me And by the end of the night I go dey by your side make you touch me As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya make you pon the selense
pon the selense

Traduction des paroles
Hey jolie fille avec ton corps sexy
Moi comme la façon dont vous vous déplacez, vous dey me faire soji
M. DJ vous aussi sabi
Alors pon le selense pour cette fête
Bébé fille vous faire venir à papa
Vous faire siroter du Hennessey et du Bacardi
Papa aller rock vous régulier
Parce que tu m'as eu sur Na le wey vous Dey me faire, Dey déplacer Dey faire Dey trowey
Na la chose wey vous ne me faire Wan pop rosey
Comme un démarreur de partie (démarreur de partie)
Je viens ici pour disperser (viens ici pour disperser)
Si vous n'avez pas d'ajustement entrer (pas d'ajustement entrer)
Vous faire aller obtenir fondamentale
Et fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Comme je le fais, vous faites comme je bouge, vous bougez
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Je peux aller toute la nuit garçon
Si vous prêt
Bébé suivre mon exemple, je l'aime bien et stable
Vous wan dépenser de l'argent
Tu aimes comment je bouge mon corps
J'aime comment ça te rend fou
Peut-on le prendre lentement
Comme je roule et je roule et je pleurniche mes hanches juste me regarder et à la fin de la nuit, je vais dey à vos côtés vous faire me toucher comme un démarreur de fête (démarreur de fête)
Je viens ici pour disperser (viens ici pour disperser)
Si vous n'avez pas d'ajustement entrer (pas d'ajustement entrer)
Vous faire aller obtenir fondamentale
Et fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Comme je le fais, vous faites comme je bouge, vous bougez
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Oya partie démarreur
Nous entrons dans l'endroit e peu importe (qui vous êtes)
Na qui soit ton père
Grossier garçon, Mr P Don Dada
Alors suivez moi Suivez moi bébé données
Papa WAN vous prendre sans échelle
Wey mon cheddar
E peu importe
Vous être le téléphone, le chargeur
Na la façon dont elle dey ne m', dey me déplacer, dey me faire dey trowey
Na la chose wey elle faire moi Dey Wan pop rosey
Comme un démarreur de partie (démarreur de partie)
Je viens ici pour disperser (viens ici pour disperser)
Si vous n'avez pas d'ajustement entrer (pas d'ajustement entrer)
Vous faire aller obtenir fondamentale
Et fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Comme je le fais, vous faites comme je bouge, vous bougez
fais ce que je fais fais ce que je fais fais ce que je fais hein
Oya faire vous pon la selense
pon le selense