Timaya — Paroles et traduction des paroles de la chanson Watta Bambam

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Watta Bambam » de Timaya.

Paroles

wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh

Traduction des paroles

wetin je dey trouver, ni b wetin u dey trouver
wetin je wan b ni b wetin u devenir hein
pourquoi una Dey regarder dans ma vie
hein mon broda nous, ni b desame hein
vous ne trouvez pas que je dis u ni sabi hein
everynite nd day dem Dey priez pour ma chute
dis wetin i find nor B wetin U Dey find
mon broda hein
suis une règle hein sont u une règle hein
soient u une règle hein
suis une règle hein sont u une règle hein
suis juste mauvais garçon d'une très
bonne maison
eh ma famille nd frnds knw
tu vois j'ai quitté dem pour rester toute seule
bt NW rite NW I Dey faire dem maison
na me Dey faire ma maman Dey sentir
à la maison
voir ma famille Dey se sentir à la maison
voir dis pikin wey piple dem OS
dites rite nw I Dey faire dem Dey attendre
voir ma vie Je ne reçois aucune secousse
moi nd Dieu don signe entreprise
dis mes bénédictions ne peuvent pas prendre
Notin cn faire moi Je B Dieu pikin
suis une règle hein hein hein
suis une règle hein hein hein
wetin je dey n'b wetin trouver u
wetin je wan être, ni être wetin
vous u devenir hein
pourquoi una JST Dey regarder dans ma vie
eh moi nd u ni être dsame hein
D façon je dey trouver u ni sabi hein
chaque fois u wana clumbered hein
tout le monde fait una JST me laisser hein