Timaya — Paroles et traduction des paroles de la chanson I Concur
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « I Concur » de Timaya.
Paroles
Boy nor fine I concur
say I short I concur
me i’m rich I concur
everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
say my life on the go have you ever seen a guy like me before
after all these talking I still dey scatter the floor
Anywhere you go na so my music e go hey
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
ahan
orugo
ahan
see
me i nor say the people dem love me and I know oh na baba god dey bless me and I know oh dema love my style hey
I dey make dem happy
people dem love my style hey
Dem say i dey Make dem happy
The mama and the papa dem know me children Just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya ask your man
I be the one
dem dey talk about
anything dem talk
e dey come to go na baba god hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)
I concur
Don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come hey
my head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
as the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
know I’m lacking you for talk
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
hey baby hey baby
oya make you lick your bobo
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run and kpekele hey
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Traduction des paroles
Garçon ni amende, je suis d'accord
dis je court je suis d'accord
moi je suis riche, je suis d'accord
tout ce que je suis d'accord
J'aime la femme Je suis d'accord
J'aime faire danser una je suis d'accord
Nwanne Shack alcool oh ooh
dites ma vie sur la route avez vous déjà vu un gars comme moi avant
après toutes ces discussions je continue à disperser le sol
Partout où vous allez na donc ma musique e aller hé
Legup kpekele
fragile de votre eke hé
kpekele hacher et courir et kpeke
kpekele hacher et courir et kpekele
assurez-vous de commencer à dey kpekele
hey hey hey
ehem d'accord
d'accord
yayba d'accord
je suis d'accord
Je dey killy battre je suis d'accord
vous faire pleurnicher votre fond
Nwanne Shack alcool oh ooh
ahan
orugo
ahan
voir
moi Je ne dis pas les gens dem m'aime et je sais oh na baba Dieu Dey bénis moi et je sais oh dema amour mon style hey
Je dey faire dem heureux
les gens aiment mon style
Dem dire je Dey faire dem heureux
La maman et le papa dem me connaissent les enfants juste Dey heureux
Mon frère shack alcool oh ooh
Legup kpekele
fragile de votre eke hé
kpekele hacher et courir et kpeke
kpekele hacher et courir et kpekele
assurez-vous de commencer à dey kpekele
hey hey hey
ehem d'accord
d'accord
yayba d'accord
je suis d'accord
Je dey killy battre je suis d'accord
vous faire pleurnicher votre fond
Nwanne Shack alcool oh ooh
Don Jazzy
Oya demande à ton homme
- Je le seul
dem Dey parler
quelque chose dem parler
e dey venir à aller na baba Dieu hey
o ne nous gi hé
o ne nous gi hé
omo oni ourlet newi weya biko wey gboya hé
osukor hé
osukor sukor hé
osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (Oya pass)
Je suis d'accord
Don jazzy d'accord
timaya d'accord
oya pourquoi dem ni aller courir viennent hé
ma tête trop grande je suis d'accord
Je reçois gros nez je suis d'accord
Moi aussi Dey floss je suis d'accord
comme la grosse tête éclata dem d'accord
Je tue avec battement mais je suis d'accord
sais que je suis en manque de vous pour en parler
Je Dey faire dem aimer le bobo
Tout le monde aime le bobo
Hey hey bébé bébé
Oya faire je toucher votre fond
hey hey bébé bébé
Oya vous faire lécher votre bobo
Legup kpekele
fragile de votre eke hé
kpekele hacher et courir et kpeke hé
kpekele hacher et courir et kpekele hé
assurez-vous de commencer à dey kpekele
hey hey hey
ehem d'accord
d'accord
yayba d'accord
je suis d'accord
Je dey killy battre je suis d'accord
vous faire pleurnicher votre fond
Nwanne Shack alcool oh ooh