Sound Sultan — Paroles et traduction des paroles de la chanson Area

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Area » de Sound Sultan.

Paroles

Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
always try to dey look back because there’s no place like home
Yknawmean?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
And na true men
Check this out
(Ajo o dabi ile
No matter where u go make u no forget area o area o Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o)
na your area o Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don’t know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you
(Bridge)
You been say na one year
E come turn to two years
You don go for seven years
But You dey serve eleven years
Even when your papa pai
Plus the tears your mama cry
Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada
Your mama still dey wonder
Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 times)
Ajo o ma dabi ile o
(Bridge)
You say u go call
Everybody wait tire for your call
Rote o, why u go like so o?
From germany, to carry coco enter Yankee
but then coco burst for your bele
Rest in peace.
You fly away
How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away
Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land
(Bridge) Think before u enter that plane
All ma brothers in the west, south, east, north south
U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet
Make we get water, light e.tc.
So that people go dey come house
(Kennis Music)
All the cardinal points
Respect
All ma people in da house.
by saintiano

Traduction des paroles

Na Pour tous les frères ma wey don ja commot pour naija
toujours essayer de dey regarder en arrière parce qu'il n'y a pas d'endroit comme la maison
Yknawmean?
Yoruba Man dis moi Ajo o Dabi ile
Et na vrais hommes
Check this out
(Ajo o Dabi ile
Peu importe où u aller faire u pas oublier zone O Zone O Na naija
Ti ode BA tuile
Pada wale o wale o)
(Comment je souhaite dire que je m'adapte à reach U n'importe où u Dey, u Dey
Loin, que l'on ne dit pas faire u Dey zone osseuse O mère landi o)
na votre région O Chinedu quelqu'un vous emprunter ego
Faites vous prendre Voyage aller chicago
Tu te souviens de Nnamdi vends lui une voiture
Alors tu vas aller en Amérique
Tous ces gens wey bin Dey vous élèvent
encore Dey reste pour face moi je face à toi
promis dites u Non allez fashie les
tous les deux mois u go Dey tashi eux
Hillary wey U été promesse de se marier
Encore Dey attendre ol garçon elle don tarry
Quand elle voit u na à L'intérieur Ovation
Vous épousez Oyinbo d'une autre nation
Utiliser mago mago obtenir la pâte
Maintenant votre femme Oyinbo ne sait pas
la prochaine chose que vous savez qu'elle ne passez rapport, vous
Wetin tu les connais ne t'expulse pas
(Pont)
Vous avez dit na Un an
E venez tourner à deux ans
Vous n'allez pendant sept ans
Mais vous avez purgé onze ans
Même quand ton papa pai
Plus les larmes Que ta mère pleure
Bayo pour chicago O Dem Dey vous manquez pour Okoko O Biodun pour le Canada
Ta maman se demande toujours
Igba wo lo à ma pada O rappelez vous pour naija vous obtenez iyawo
Ko Dabi ile (5 fois)
Ajo o ma Dabi ile o
(Pont)
Tu dis u go call
Tout le monde attend votre appel
Rote o, pourquoi u aller comme si o?
De l'Allemagne, pour transporter coco entrer Yankee
mais ensuite coco burst pour votre bele
Reposer en paix.
Vous envoler
Comment venir un jour, wey plaisir dey u fit venir backi o Votre papa landi o je comprends sey u été si loin
Long chemin de la maison (4 fois)
Tu as un long long chemin depuis ta terre de papa
Réfléchissez avant d'entrer dans cet avion
Tous les frères ma à l'Ouest, Sud, Est, Nord Sud
U savoir comment nous le faisons et tous ces gens Wey Dey règle nous faire una essayer faire naija doux
Faire nous obtenir de l'Eau, Lumière e.tc.
Alors que les gens vont dey venir maison
(Kennis De La Musique)
Tous les points cardinaux
Respect
Tous les gens de ma dans la maison da.
par saintiano