Skales — Paroles et traduction des paroles de la chanson Mu Jo
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Mu Jo » de Skales.
Paroles
La La La
It’s okay
S to the K If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Everybody Mujo
Got my eyes on you oh Love the things you do oh Oya act a fool oh Everything brand new oh All my clothes and shoe oh
I’m a boss like Hugo
I’m badder than you oh All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go Na me dey always rule o My music like ajino moto
E be like say I don win lotto
Everybody want a photo
Cruising around in my motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown
Tell the people say na me dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya go down
Oya go down
Everybody know say I’m the man now
My music nor dey let them dey calm down
Everyday number one on the countdown
Oya go down
Oya go down
Traduction des paroles
La La La
C'est bon
S au K Si vous me sentez Dey faites le moi savoir
E ni facile à exécuter le spectacle
E ni facile de venir de rien
Et devenir quelque chose et faire un peu de pâte
Olomo kilo plaisir omo re
Je suis imparable malo être pas besoin de s'asseoir Dey haine sur tout le monde
Laissez les gens Wey Dey forme ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Tout Le Monde Mujo
J'ai mes yeux sur toi Oh aime les choses que tu fais oh Oya fais un imbécile oh tout neuf oh tous mes vêtements et chaussures oh
Je suis un patron comme Hugo
Je suis plus méchant que vous oh Toutes les dames et les gars
Dem Dey stable sentir mon flux
Chaque endroit où je vais Na me Dey règle toujours O ma musique comme ajino moto
E être comme dire Je ne gagne Loto
Tout le monde veut une photo
Croisière autour de ma devise
Dans ma devise
Si vous me sentez Dey faites le moi savoir
E ni facile à exécuter le spectacle
E ni facile de venir de rien
Et devenir quelque chose et faire un peu de pâte
Olomo kilo plaisir omo re
Je suis imparable malo être pas besoin de s'asseoir Dey haine sur tout le monde
Laissez les gens Wey Dey forme ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Partout wey je vais, je dey d'arrêt
Dites aux gens de dire na me Dey runtown
Na ma musique Dey faire dem Dey descendre
Oya aller vers le bas
Oya aller vers le bas
Tout le monde sait dire que je suis l'homme maintenant
Ma musique ne les laisse pas se calmer
Chaque jour numéro un sur le compte à rebours
Oya aller vers le bas
Oya aller vers le bas