P-Square — Paroles et traduction des paroles de la chanson Say You Love

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Say You Love » de P-Square.

Paroles

Na today, e don tey
Girl you know say me I no dey lie
This is (what you said to me)
You say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no You say your love no dey die oh See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (Na today)
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
She for talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
Girl, anytime I wey dey with you
Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight
Make you fly away
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don’t need an explanation
Girl why you dey ah-lie
Tell me really why you dey ah-lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind life be this
She don kolo
I swear nobody could believe it girl
No be so
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
Cause, anytime wey I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight
Make you fly away
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
Ah ah ah
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey face trouble
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don’t need you no more
Make you go, I don’t need you no more
Girl, wetin I do you (make you tell me where I go wrong)
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you (cause this is what you said to me, what you said to me)
Make you go, I don’t need you no more
Girl, wetin I do you (You say your love no dey lie, say your feelings no die,
see me girl I dey cry, make you give me one reason why)
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t need you no more
Girl, I go die o oh ooh
Eh Ei, eh ei eh, oh no You say your love no dey lie,
Say your feelings no die,
See me girl I dey cry,
Make you give me one reason why
Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no

Traduction des paroles

Na aujourd'hui, E don tey
Fille Tu sais dis moi Je ne mens pas
C'est (ce que vous m'avez dit:)
Tu dis ton amour pas de mensonge
Vous dites vos sentiments non Dey mourir
Voir moi fille je Dey cry eyah
Oh non tu dis ton amour non Dey die Oh See me girl I Dey cry
Dites moi quelle vie gentille soit cette
Na aujourd'hui eyah e don Tey
Tu dis ton amour pas de mensonge
E ne tey (e ne tey)
Vous faire dire à vos amis
Wetin Dey (Na aujourd'hui)
Fille vous savez me dire que je ne mens pas ce (est ce que vous m'avez dit)
Elle pour parler dire que nous allons passer notre vie ensemble
Elle comme moi passe sa propre mère
Elle préfère que je passe son propre père
Mes frères me disent quel genre de mensonge est ce
Na aujourd'hui, eyah e don Tey
Ce jour-là que j'ai vu ma fille
Je savais que tu étais une playa
Parce que tu veux me briser le coeur
Et de me tourner à l'envers
Fille vous savez me dire que je ne mens pas ce (est ce que vous m'avez dit)
Fille, chaque fois que je wey dey avec vous
Fille, je sens que vous dites que vous être sorcière o vous faire sortir de ma vue
Vous faire voler loin
Dites moi quelle vie gentille soit cette
Na aujourd'hui eyah e don Tey
Na la même fille wey je vois à l'intérieur de mon meilleur ami moto
Oh non, non
Fille, je n'ai pas besoin d'une explication
Fille pourquoi vous Dey ah-mensonge
Dites-moi vraiment pourquoi vous dey ah-mensonge
Ils parlent disent Qui disent, elle disent que
Que ce qu'elle a dit que
P-Square ne dire que
Mes frères me disent quel genre de vie être cette
Elle ne kolo
Je jure que personne ne pouvait le croire
Pas être si
Ce jour-là que j'ai vu ma fille
Je savais que tu étais une playa
Parce que tu veux me briser le coeur
Et de me tourner à l'envers
Fille vous savez me dire que je ne mens pas ce (est ce que vous m'avez dit)
Cause, à tout moment wey je dey avec vous
Fille, je sens que vous dites que vous être sorcière o vous faire sortir de ma vue
Vous faire voler loin
Dites moi quelle vie gentille soit cette
Na aujourd'hui eyah e don Tey
Ah ah ah
Quel genre de vie est-ce
Quel genre de vie wey être ce
Wey quelqu'un aller dey face à la difficulté
Dey hustle, Dey bulle pour jungle
Non pour le double
Na la même fille wey Je hustle
Na elle être des ennuis
Qui est cette fille wey Dey fumble
Fais la partir sef
Pourquoi, pourquoi, pourquoi je vais pleurer
Quand je dey essayer
Elle Dey mensonge dire son amour non Dey mourir (eyah)
Alors maintenant bébé dites-moi, qui Dey mensonge (eyah)
Fais que je te dise que je n'ai plus d'esprit
Bébé fille, wetin je fais vous
J'essaie de te dire que j'aime que tu passes ma mère
Hé yo, c'était alors
Mais maintenant, jeune fille, je n'ai pas besoin de toi non plus
Vous faire aller, je n'ai pas besoin de toi non plus
Fille, wetin je vous fais (vous faire me dire où je vais mal)
J'essaie de te dire que j'aime que tu passes ma mère
Fille, wetin je te fais (parce que c'est ce que tu m'as dit, ce que tu m'as dit)
Vous faire aller, je n'ai pas besoin de toi non plus
Fille, wetin je vous fais (vous dites votre amour pas de mensonge Dey, dire vos sentiments pas mourir,
me voir fille je Dey pleurer, vous faire me donner une raison pour laquelle)
J'essaie de te dire que j'aime que tu passes ma mère
Fille, wetin je te fais
Vous faire aller, je n'ai pas besoin de toi non plus
Fille, je vais mourir o oh ooh
Eh Ei, eh ei eh, oh non vous dites votre amour pas de mensonge dey,
Dis tes sentiments non meurs,
Voir moi fille je Dey cry,
Vous faire donne-moi une raison pourquoi
Fille, je vais mourir O Eh Ei, eh ei eh, oh non