P-Square — Paroles et traduction des paroles de la chanson Oga Police
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Oga Police » de P-Square.
Paroles
Verse 1
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Chorus
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)
Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise
Enough chickitos just dey make their choice
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Repeat chorus
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
Repeat chorus (till fade)
For my woman, to my friends
Traduction des paroles
Verset 1
Je conduisais, Je ne roulais pas si vite
Je viens Dey go jeje, Je ne haut
Voir ce miel
Elle avait l'air si volante
Comme je dey essayer de faire un pas vers elle
Puis elle a dit bonjour
Allez, bébé, fais-toi monter dans ma voiture
Moi je vais vous emmener à un endroit
Wey vous allez comme, je ne mens pas
Vous faire asseoir se détendre et se sentir bien
Cos sérieusement je obtenir des plans
Puis tout d'un coup voir alors eux une Venue
Ils me disent que j'arrête mais je ne sais pas pourquoi
Qui est-ce, la police
Ils ont pris mes papiers de moi
Et je dis Monsieur
Pourquoi vous me faites, de sorte
Chorus
Oga police e
Wetin être cette e
Vous venez de dey stress moi, dey vex m'
Na quel genre yawa être ce e
Pourquoi faites-vous cela e
Oh, non
Voir wetin Je Dey miss
Oga police e
Wetin être cette e
Vous venez de dey stress moi, dey vex m'
Na quel genre yawa être ce e
Pourquoi faites-vous cela e
Oh non (2x)
Oga police yi e
Na quel genre yawa être ce yi e
Oh non (2x)
Verset 2
Na donc nous dey pour Salon de bière juste Dey jolly
Avec un ami de l'Amérique
Wey obtenir de l'argent
Et pour mon front
Ishiewu et Turquie
Différents types de shayo
Nous Dey faire des yeux doti
Beaucoup de bobos juste Dey faire du bruit
Assez chickitos juste Dey faire leur choix
Comme je salue mon gars
Commencez Dey laver ma main e
Je viens de dey début e
Puis tout d'un coup, voir alors eux une Venue
Tout le monde commence à courir
Mais je ne sais pas pourquoi
Qui soit dat, la police
Ils ont mis leurs menottes sur moi
Alors je dis, Monsieur, na wetin je fais
Refrain
Dites-moi
Na wetin vous allez faire pour cette vie
Police non Allez venez vous harceler
Je ne sais oh
Même si tu es une superstar
Ils vont encore venir vous embarrasser
Dites-moi
Na wetin vous allez faire pour cette vie
Police non Allez venez vous harceler
Oga police e
Wetin être cette e
Na quel genre yawa être ce e
Non, non
Na quel genre yawa être ce e
Aucun, aucun, aucun, aucun, aucun, aucun, aucun, aucun
Refrain (jusqu'à fondu)
Pour ma femme, à mes amis