P-Square — Paroles et traduction des paroles de la chanson Bunieya Enu
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Bunieya Enu » de P-Square.
Paroles
Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much)
We thank God oooh
You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Traduction des paroles
Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Comme nous célébrons Dey
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Comme nous célébrons Dey
Nous remercions Dieu oooh
Baba vous trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Vous trop oh, vous trop oh Chei, vous voyez
La façon dont nous dépensons cet argent ne me craignez pas (craignez-Moi)
J'ai eu tellement de gens qui osent moi (eeh)
Ba-ba retour dans les jours personne ne m'envoie maintenant dem venir Dey près de moi, cause dem veulent me voir échouer
Dieu merci son Vendredi (vendredi)
Et je vais rock suis comme mon bai-jour
Oh Oh Oh
Je suis tellement excité (excité)
Alors tout le monde montre ton style eeh
Comme nous célébrons Dey
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Comme nous célébrons Dey
Nous remercions Dieu oooh
Baba vous trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Vous trop oh, vous trop oh c'est pourquoi nous célébrons
Célébrons l'
Maintenant, mettez vos mains en l'air
Wave ' em up comme vous ne vous souciez pas (soins)
Je sais sey nous pop champagne (eeh)
Jubilate et pas se plaindre oh Na donc nous Dey ne suis tous les jours
Kpata Kpata nous allons nous agenouiller Dey prier
Les disperser, Dey aller commencer à Dey engouement oh Na Wetin reste oh Ima pas okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Alors ne vous occupez pas d'eux oh non faites gragra, Non envoyez - les OH Venez rejoindre le corps, faites-nous les mélanger oh faites - vous Dey dites-leur sey
Dieu merci son Vendredi (vendredi)
Et je vais rock suis comme mon bai-jour
Oh Oh Oh
Je suis tellement excité (excité)
Alors tout le monde montre ton style eeh
Comme nous célébrons Dey
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Comme nous célébrons Dey
Nous remercions Dieu oooh
Baba vous trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Vous trop oh, vous trop oh c'est pourquoi nous célébrons
Célébrons l'
Comme nous le dey célébrer, nous dey jubilate
Omo aucun joueur haïssant, ne vous faites pas Dey underate
Na nous calculons Dey, vous spéculer Dey
Moi Je ne les envoie pas oh, pas envoyer alors oh Mais Dieu merci c'est vendredi et je vais rock suis comme mon bai-jour
Oh Oh Oh Oooh
Je suis tellement excité (excité)
Donc tout le monde (eeeh)
Déplacez votre corps (eeeh)
(Comme nous dey) Bunieya ENU Bunieya Enu
Buni être nu ya Enu, comme nous Dey célébrer
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Comme nous célébrons Dey
Nous remercions Dieu oh, Baba vous trop ooh (baba vous trop)
Nous remercions Dieu oooh
Vous trop oh (je dis) vous trop oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, comme nous célébrons dey
Le buni être nu ya Enu, le buni être nu ya Enu
Le buni être nu ya eeeh!
Comme nous célébrons Dey
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim pas de okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka pas de okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim pas de okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu