OG Ron C — Paroles et traduction des paroles de la chanson Somebody
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Somebody » de OG Ron C.
Paroles
Yeah ehh ehh
OG yeah yeah yeah yeah
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i no fit dey here
Free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage den
them screaming because the wan c ma face
So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine
When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble
When the gimme water baba change am to wine and make everything fine
When them gimme trouble baba give
them double, baba give them trouble i say
Somebody.
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Wetin life go give you no get rival
Everything you need it dey for bible
Dem no born me with silver spoon
But me self like to party
That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati
Mama said this life na passage if you take am to your advantage
Say before you know know know you no need the packaging
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala
I no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because them wan see my face
So when them gimme me water
Baba change am to wine, and make everything fine
When them gimme wahala,
baba give them double, baba give them trouble
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
If you want to make a move
My brother man be holy
You gats to move smart
You gats to jeje
You gats to give God the glory
Back then when i been start
them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i
no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because the wan see my face
When the gimme water
Baba change am to wine
And make everything fine
When them gimme wahala
Baba give them double, baba give them trouble
Somebody yeah yeah
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
High…
Issa wavebuoy thing yea
O, G yeah yeah yeah yeah
Ricky lo se beat ohh
Somebody
Somebody
Somebody
High…
(end)
Traduction des paroles
Yeah ehh ehh
OG ouais ouais ouais ouais
Lorsque j'ai été au début
Ils me disent que le voyage est très loin
J'ai regardé vers eux j'ai dit non wahala Je ne rentre pas Dey ici
Libérez moi je gats survivre
Alors j'ai sorti mon stylo pour écrire
Je ne veux pas finir pour 9-5
Moi je Wan fin en haut pour Grand Stage den
les crier parce que le visage wan c ma
Donc, s'ils me donnent de l'eau, baba change en vin et tout va bien
Quand le gimme wahala baba leur donner double, baba leur donner des ennuis
Lorsque le gimme baba eau changer suis au vin et tout faire bien
Quand ils me donnent des ennuis baba donne
leur double, baba leur donner des ennuis je dis
Quelqu'un.
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Wetin vie aller donner vous pas obtenir rival
Tout ce dont vous avez besoin dey pour la bible
Dem pas né moi avec argent cuillère
Mais moi-même aime faire la fête
C'est pourquoi nuit et jour je Dey moudre et me prier moi même comme maserati
Maman a dit cette vie na passage si vous prenez am à votre avantage
Dites avant que vous sachiez savez savez vous pas besoin de l'emballage
Lorsque j'ai été au début
Ils me disent que le voyage est très loin
J'ai regardé vers eux j'ai dit non wahala
Je ne suis pas en forme Dey ici libre moi je gats survivre
Alors j'ai sorti mon stylo pour écrire
Je ne veux pas finir pour 9-5
Moi je Wan finir pour grande scène
Et ils hurlent parce qu'ils veulent voir mon visage
Alors quand ils me donnent de l'eau
Baba change am au vin, et tout va bien
Quand ils me donnent wahala,
baba leur donner double, baba leur donner des ennuis
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Si vous souhaitez faire un geste
Mon frère sois Saint
Vous gats pour se déplacer intelligent
Vous gats à jeje
Vous gats pour donner la gloire à Dieu
Lorsque j'ai été au début
eux me disent que le voyage est très loin
J'ai regardé vers eux j'ai dit non wahala Je
Non fit Dey ici libérez moi je gats survivre
Alors j'ai sorti mon stylo pour écrire
Je ne veux pas finir pour 9-5
Moi je Wan finir pour grande scène
Et ils hurlent parce que le wan voir mon visage
Quand le gimme eau
Baba change am au vin
Et de faire tout beaux
Quand ils me donnent wahala
Baba leur donner double, baba leur donner des ennuis
Quelqu'un ouais ouais
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Haut…
Issa wavebuoy chose oui
O, g ouais ouais ouais ouais
Ricky lo se battre ohh
Quelqu'un
Quelqu'un
Quelqu'un
Haut…
(fin)