Nneka — Paroles et traduction des paroles de la chanson Niger Delta
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Niger Delta » de Nneka.
Paroles
Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave
Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us
Traduction des paroles
Dem venez pêcher notre eau vide,
Dem venir hacher notre huile beaucoup,
Venez prendre des ressources,
Venez prendre toutes nos richesses
Dem venir nous utiliser comme dem magasin
Pour que la matière première les rende riches
Oh frère, frère, bross wetin
Soeur, soeur, sis
Wetin nous Dey faire le le
Wetin nous Dey faire dem voleur voleur
Où nous Dey Wen dem propre nous ce que nous semons na i nous allons récolter
Dis moi wetin je vais faire
Cos I Dey perte dans les péchés dans la chair du monde
Seigneur, pardonner ne sauverait pas mon âme de mourir
Kai, Oga suffri oh, Oga suffri oh, Oga suffri oh,
Il don teh wen u Dey faire moi comme dis
Oh mais pour l'instant je ne vais pas prendre ne suis plus
Je vais ouvrir ma bouche aller dire u wetin Je Dey sentir
Wetin nous Dey faire le le
Wetin nous Dey faire dem voleur voleur
Où nous Dey Wen dem propre nous ce que nous semons na i nous allons récolter
Voyons, dites-moi, voir wen nous avis, voir wetin dem ne nous Où dem venir nous prendre, dem nous prendre aller iyunda,
Utiliser comme dem esclave
Chœur
Wetin nous faisons dem
Wetin dem nous faire