Korede Bello — Paroles et traduction des paroles de la chanson Godwin
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Godwin » de Korede Bello.
Paroles
Mavin…
Eh eh Eh eh.
Korede bello
Don jazzy again o Omo lope
Mega superstar o O na na o I don get alert…
God Win
And i don pay my rent…
God Win
Them been wan fall my hand but God Win
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win ona God win ona God win o Anything them do na God Win ona God win ona God win o I don change my name to God
Win
And omo i don buy motor…
God
Win
Them say my market no go sell but God
Win
And them been say i no go blow, but God
Win them my broda
Make them try their luck my God go Win
My God win o My Lord win o Anything them do na God go Winna God win ona God win o As you don pass exam na God Win
And dem bin say you no go pass but God
Win
You wake up see today lasun na God Win
Robbers dey rob dem no see youbroda God Win
Dem no see you my sisterna God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o As na your wedding day na God Win
And e don tey wey you dey find but God Win
So we go pop champagne today…
God Win
We go dance, dance, dance cause God Win over o Elelele
Anything you win na God Win
And if you win election my broda God Win
Like if you win contract my friend God Win
And if you check the countdown my broda na God Win
And if your market selelelena God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o Why you no go dance, na God Win ona God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o
Traduction des paroles
Mavin…
Eh Eh Eh Eh.
Korede bello
Don jazzy encore o Omo lope
Méga superstar o O na na o je ne reçois d'alerte…
Dieu Gagner
Et je n'ai payer mon loyer…
Dieu Gagner
Ils ont été Wan tomber ma main Mais Dieu gagner
Ils ont été Wan tuer ma joie Mais Dieu gagner
Je dis rien faire na Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o Rien faire na Dieu Gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o je ne changer mon nom de Dieu
Gagner
Et omo Je ne Acheter Moteur…
Dieu
Gagner
Ils disent Mon marché non va vendre Mais Dieu
Gagner
Et ils ont dit que je ne vais pas souffler, mais Dieu
Gagnez les mon broda
Faites les tenter leur chance mon Dieu allez gagner
Mon Dieu win O mon Seigneur win O Tout ce qu'ils font na Dieu go Winna Dieu win Ona Dieu win O As you don pass exam na Dieu Win
Et dem bin dites vous pas aller passer Mais Dieu
Gagner
Vous vous réveillez voir aujourd'hui lasun na Dieu gagner
Les voleurs dey rob dem pas de voir youbroda Dieu Gagner
Dem pas vous voir mon sisterna Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o Rien faire na Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o na jour de votre mariage na Dieu Gagner
Et E don Tey wey vous dey trouver Mais Dieu gagner
Alors on va boire du champagne aujourd'hui…
Dieu Gagner
Nous allons danser, danser, danser parce que Dieu gagne o Elelele
Tout ce que vous gagnez na Dieu gagner
Et si tu gagnes les élections mon Dieu broda gagne
Comme si tu gagnais un contrat mon ami Dieu gagne
Et si vous vérifiez le compte à rebours mon broda na Dieu gagner
Et si votre marché selelelena Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o Rien faire na Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o Pourquoi vous n'allez danse, na Dieu Gagner ona Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o Rien faire na Dieu gagner ona Dieu gagner ona Dieu win o