Kc Presh — Paroles et traduction des paroles de la chanson Sio Nkpo

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Sio Nkpo » de Kc Presh.

Paroles

Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Put your hands up
For the very first time I wanna talk this talk
Am a full time full grown calabar man
My name is Eniedi Akpan Udoh-Udoh
Everybody like to dey make jess of me
Because of the way wey we dey talk
Mbok a she mi ye Ku se ami ntodo Ku mara nsen tan ke tan ake mfo
The talk wey we talk is not our fault when God dey share language we come commot
Before we come back language don finish
When we call Yunction everybody go laugh
When we call Yonson everybody go laugh
When we call champion everybody go laugh
When I make sentence like Young young boys and young young girls
Dem dey laugh because they like my language if you like my language let me see
your hands up now
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Put your hands up
One Monday morning as I dey go work
I come enter bus for Ojuelegba
when I come reach for my own bus stop conductor come own me change ten naira
When I come drag my change with conductor everybody inside the bus come start
to dey laugh
I come dey ask them weytin dey make una laugh
They say the way I dey talk na him dey make them laugh
I travel I travel I enter calabar
When I reach calabar e bi like small London dem clean dem clean dem clean
everywhere
I come see the reason why dem say we like concert
I come enter one restaurant for calabar
I come tell the woman make she give me cassava
I come ask her what type of soup una get?
she come tell me say dem get edika-ikon, dem get afan soup and abak soup
I come tell make she give me afan soup
Before I eat finish I no come belle full
I come tell the woman make she give me cat pepper soup
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon

Traduction des paroles

Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Mettez vos mains vers le haut
Pour la toute première fois je veux parler de cette conversation
Suis un homme de calabar à temps plein
Mon nom est Eniedi Akpan Udoh-Udoh
Tout le monde aime à Dey faire jess de moi
En raison de la façon wey nous dey parler
Mbok a she mi ye ku se ami ntodo ku mara nsen tan ke tan AKE mfo
Le discours que nous parlons n'est pas de notre faute quand Dieu Dey partage la langue que nous venons commot
Avant de revenir langue don finissez
Quand on appelle Yunction tout le monde va rire
Quand on appelle Yonson tout le monde va rire
Quand on appelle champion tout le monde va rire
Quand je fais une phrase comme des jeunes garçons et des jeunes filles
Dem dey rire parce qu'ils aiment ma langue si vous aimez ma langue laissez-moi voir
vos mains maintenant
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Mettez vos mains vers le haut
Un lundi matin alors que je vais travailler
Je viens entrer dans le bus pour Ojuelegba
quand je viens atteindre mon propre arrêt de bus conducteur venir posséder moi changer dix naira
Quand je viens faire glisser ma monnaie avec le conducteur tout le monde à l'intérieur du bus venez commencer
pour rire Dey
Je viens Dey leur demander weytin Dey faire una rire
Ils disent que la façon dont je Dey parler na lui Dey les faire rire
Je voyage je voyage j'entre à calabar
Quand j'arrive à calabar e bi comme petit Londres dem propre dem propre dem propre
partout
Je viens voir la raison pour laquelle dem dire que nous aimons concert
Je viens entrer dans un restaurant pour calabar
Je viens dire à la femme qu'elle me donne du manioc
Je viens lui demander quel type de soupe una obtenir?
elle est venue me dire dire dem obtenir edika-ikon, dem obtenir Afan soupe et Abak soupe
Je viens dire qu'elle me donne de la soupe afan
Avant que je mange terminer Je ne viens belle pleine
Je viens dire à la femme qu'elle me donne de la soupe au poivre de chat
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon