Karma — Paroles et traduction des paroles de la chanson Bad as E Bad
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Bad as E Bad » de Karma.
Paroles
T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey
1 (Sound Sultan)
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Pass me the beef make I knack am Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
And every body wanna know who me Them say where I come from
Oya do those things that you do Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey dey form in it When they see us them dey loose all their form
finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par… par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let’s shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o 5 (Sound Sultan)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…
Traduction des paroles
Quand nous montrons des ennemis plus plus mumsi
Eheh je les rap comme maman
Donc puisque nous parlons de cette conversation de famille
Fermons - les et laissons la famille parler
Naija ninjas ma famille bien
Eux Wan nous briser mehn
Combien de pierres
Trop de rois abeg combien de trônes
Un seul karma
Abeg combien de trônes
Nous nous levons (2ce)
Un seul karma
Abeg combien trône
Voir e mauvais comme E mauvais e o tout wey nous Dey ne nous Dey montrer classe
Nous Dey montrer la classe e o et bon comme e être…
Certaines personnes aiment faire comme elles savent passer
Mais na Les passe-bas o 5 (son Sultan)
Dire suis amoureuse du renforcement de la
Suis amoureuse du renforcement de la
Le sentiment que le renforcement me donne Oh na na na na (2ce)
Dit suis amoureuse du renforcement de la
Suis amoureuse du renforcement de la
Le sentiment que le renforcement me donne Oh na na na na (2ce)
Tu te souviens de lojosi
Nous n'obtenons pas d'argent pour la poche
Maintenant nous obtenons de L'argent comme Dokpesi
Nous sommes propriétaire pour petesi
EHN Sho souviens toi de lojosi
Nous n'obtenons pas d'argent pour la poche
Maintenant nous obtenons de L'argent comme Dokpesi
Nous sommes propriétaire pour petesi
Ehn pour petesi
Indomix
Pour petesi
Ehn pour petesi
AWA propriétaire petesi
Ehn…