Ice Prince — Paroles et traduction des paroles de la chanson No Die Tomorrow

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « No Die Tomorrow » de Ice Prince.

Paroles

Chai!
Yes aii
They don’t know
My mommy tell me say,
Watch out for the snakes and watch out for the pythons
And jargo tell me say,
Open up me soul, when the people turn the mic on Zamani boy kill another one
Kicks with my louie and vuitton
Badman all of them around
Me take their words worth like ah dem quran
Charlie make i see space
Ati re the ball step
Make i introduce you to sammy, that be my jos friend
Rappers taking shots at me cause i’m killing i’m off them
Kpooyaka kpooyaka
Now this girl feeling like us fam
2015, na im be the question
My people dey anticipate who go be the next one
Well afterall, we know say allah dem go rig election
Upcoming artiste no fit afford money for session
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
This was copied from free naija lyrics dot com
And i wonder why,
Some people dem thief money and dem ah carry dey go,
I wonder why…
Some people dem ah sleep for bridge with no place to go Politicians dem ah cover up the truth
We bringing up corruption in the youth
See the kind of money all of dem ah loot
Terrorist dem ah gather more recruit
Even if we diss them, shebi dem go listen
Before you know it, dem go say five billion is missing
And even if you suffer dem no go see am like big thing
Ask the people wey dey for jos, na we be victim
Zamani boy kill another one
And all their children instagram na louie and vuitton
See me no fear no badman, all of dem ah run
Government dey take their words but that one no be haram
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na na rain fall down
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na… kpooyaka!
They bring me down
Shebi dem go cure my craze
Get your juju make you carry am go Jehovah dey surround my place
Yeah hey there,
They call me ice prince zamani
Kids call me ish prish,
They go like uncle ish prish
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
Okay,
Me and my grip boyz,
We no dey look face
And if you bite this omo,
That one na tooth ache
See we are the warriors, we dey look up to 2face
But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate
Who gives a f*ck door; weak bar
Shebi na ice prince don dey become a big star
Shebi na meek mill don dey invite am come milly
How i go pay attention when niggas dey talk silly
Na which kind kpekere be this
Oh lesele be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Put me on top my game oh Na which kind kpekere be this,
Kpekere be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Na na na na na na… sammy gyan!
Put me on top my game oh…

Traduction des paroles


Mettez moi sur le dessus ma base na na na
Faire dem ouvrir mon fil
Mettez-moi sur le dessus de mon jeu Oh Seigneur!
Ils tirent ah magazine, interdire la porte à la jeunesse
Na na na na na na la pluie tomber
Ils tirent ah magazine, interdire la porte à la jeunesse
Na na na na na ... kpooyaka!
Ils me ramener
Shebi dem aller guérir mon engouement
Obtenez votre juju vous faire porter suis aller Jéhovah Dey entourer ma place
Ouais hé là,
On m'appelle Ice prince zamani
Les enfants m'appellent ish prish,
Ils vont comme oncle ish prish
Voir moi je n'ai pas peur d'un autre homme
Parce que si je ne meurs aujourd'hui, je n'alliez mourir demain
Faire dem ouvrir mon fil
Parce que je ne pleure pas aujourd'hui, je ne vais pas mentir demain
Jéhovah don bénis mon ramadan
Mettez moi sur le dessus ma base na na na
Faire dem ouvrir mon fil
Mettez-moi sur le dessus de mon jeu Oh Seigneur!
OK,
Moi et mon grip boyz,
Nous n'avons dey regarder face
Et si vous mordez cet omo,
Celui là na dent mal
Voir, nous sommes les guerriers, nous dey regarder jusqu'à 2face
Mais moi et stickerboy na la plupart du temps hoodos nous dey plaque de cuisson
Qui donne une porte f*ck; barre faible
Shebi na prince de glace don Dey devenir une grande star
Shebi na meek mill don Dey inviter suis venir milly
Comment je vais faire attention quand niggas Dey parler idiot
Na quel genre kpekere être cette
Oh lesele être ce…
Aii, Na quel genre kpekere être ce
Mettez-moi sur le dessus de mon jeu oh Na quel genre kpekere être cette,
Kpekere être ce…
Aii, Na quel genre kpekere être ce
Na na na na na na... sammy gyan!
Mets moi au top mon jeu…