Fela Kuti — Paroles et traduction des paroles de la chanson Power Show

La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Power Show » de Fela Kuti.

Paroles

Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O

Traduction des paroles

Partout où vous allez
Partout vous dey
Tout le monde veut faire du power show
Na mauvais spectacle O
Vous atteignez l'immigration pensionnaire
Officier dey
Lui vont vous bluffer
Les déchets de votre temps
Changer de pantalon
Certains Dey peigne dem cheveux
Den bien rangé dem table
Den dem pull dem chaise
Avant lui allez savoir dites vous là bas
Si vous ne parlez rapide
Lui go go pour de la merde
Lui aller Merde revenir
Et tu parles à am
Alors vous surprenez quand lui
Cabane pour vous
Lui va dire non va en travers
Vous n'allez traverser aujourd'hui
Na que le temps dem aller sur démarrer Dem
Spectacle De Puissance O O
Na mauvais spectacle
Aller bureau de poste na le même
Dem vont vous bluffer
Les déchets de votre temps
Vous pouvez exécuter jusqu'
Et puis vous courez vers le bas
Dem allez fatiguer votre corps
Et puis fatiguez votre esprit
Et ils fatiguent tout votre esprit
Dem aller dire pas de changement pour cinquante Kobo
Na que le temps dem aller les Démarrer
Spectacle De Puissance O O
Na mauvais spectacle O
Propriétaire de la voiture sef lui aller prendre
Poussez lui la voiture poussez l'ouvrier
Vers le bas pour la route
Puis il commence à yab
Ouvrier stupide
Nonentity, lui pas obtenir de l'argent
Regardez lui sandales e Don déchirure finition
Regardez le pantalon e Don tear pour yansh
Regarder singulet e ne sale finition
Regardez le corps E Pas de bain ce matin
Regardez lui poche E don Finition sèche
Tu vas souffrir pour rien
Tu vas souffrir pour rien
Tu ne me connais pas sha?
Je suis général pour le Bureau de L'armée je
Je suis officier de police
Je suis secrétaire pour le bureau du gouvernement
Imbécile de travailleur, Nonentité
Tu vas souffrir pour rien
Na que le temps dem aller sur démarrer dem
Spectacle De Puissance
Na mauvais spectacle O
Spectacle De Puissance
Na chose triste
Na mauvaise chose
Na mauvais spectacle O
Puissance na pour aider votre terre
Na Pour Aider vos amis
Na mauvais spectacle O