Fela Kuti — Paroles et traduction des paroles de la chanson Authority Stealing (Part 1 & 2)
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Authority Stealing (Part 1 & 2) » de Fela Kuti.
Paroles
Argument, argument, argue
Them argue
Everbody dem argue
Them dem dem argue
Up and down them argue
Everbody dem argue
Them dem dem dem argue
Yes yes, them argue
Everbody dem argue
Argument about stealing
Somebody don take something
Wey belong to another person
Then you go hear:
You be thief (I no be thief)…
On top of the road, on the side
People dey waka
Office workers, labourer workers, workers' workers
Them go dey waka
Inside bus them go dey
Motorcycle them dey ride
Plenty, plenty crowd
Inside this crowd
Sometimes for one corner
Sometimes for one street
You go dey hear: ha ha!
Thief, thief, thief!
Rogue, rogue, rogue!
Robber, robber!
Catch am, catch am! Thief, thief, thief!
Catch am, catch am! Rogue, rogue, rogue!
Catch am, catch am! Robber, robber!
Catch am
Pull am
Get am
Keep am
Ole…
Catch am, catch am!
Looking go start
Watching go start
Chasing go start
Somebody go dey
Wey them go grab
Them go beat am well-well
Them go lynch am well-well
Police go come well-well
Them go carry am go court
Them go put am for jail
Them fit put am six months
(Them go put am for one year)
Them fit put am two years
(Them go put am for five years)
Them fit put am seven years
(Them go put am for ten years)
If not them go shoot am well
Them go shoot am for armed robbery
On top of the road, on the side
People dey waka
Office workers, labourer workers, workers' workers
Them go dey try
To try to make ends meet
Them go dey hustle
To try to make ends meet
Them go put hands for back
To try to make ends meet
Them go dey beg oga
To try to make ends meet
Them go be slaves for them town
To try to make ends meet
I say turn your face small
To the right wing
Oga patapata dey for there
Authority people dey for there
Instead of workers
We have officials
Instead of buses
Them dey ride motor-car
Instead of motorcycle
Na helicopter
Instead of them waka
Na worker go waka for them
Authority people them go dey steal
Public contribute plenty money
Na authority people dey steal
Authority man no dey pickpocket
Na petty cash him go dey pick
Armed robber him need gun
Authority man him need pen
Authority man in charge of money
Him no need gun, him need pen
Pen got power gun no get
If gun steal eighty thousand naira
Pen go steal two billion naira
Thief, thief thief!
Rogue, rogue, rogue!
Robber, robber!
You no go hear them shout
You no go hear them shout at all
You no go hear them say
You no go hear them say response at all
Na different way be them way
Na civilize style be them style
Yes, yes, yes, yes!
«Oh yes, of course, contract, have some money back in hand, ha ha»
Hear the words them dey take deceive the people:
Misappropriation
Maladministration
Nepotism
Mitigation
Make I remember another one wey them dey use
Defraudment
Forgerylization
Embezzlement
Vilification
Mismanagement
Public inquiry
Authority stealing pass armed robbery
We Africans we must do something about this nonsense
We say we must do something about this nonsense
I repeat, we Africans we must do something about this nonsense
Because now authority stealing pass armed robbery
Authority man him go dey steal
Public contribute plenty money…
Authority stealing!
Traduction des paroles
Argument, argument, argumenter
Entre eux affirment
Toute personne dem argumenter
Les dem dem se disputent
De haut en bas ils se disputent
Toute personne dem argumenter
Leur dem dem dem argumenter
Oui oui, affirment
Toute personne dem argumenter
Argument sur le vol
Quelqu'un prends quelque chose
Nous appartenons à une autre personne
Alors vous allez entendre:
Vous être voleur (Je ne suis voleur)…
Sur le dessus de la route, sur le côté
Les gens Dey waka
Les employés de bureau, ouvrier, les travailleurs les travailleurs
Ils vont Dey waka
À l'intérieur du bus ils vont dey
Moto eux Dey ride
Beaucoup, beaucoup foule
À l'intérieur de cette foule
Parfois pour un coin
Parfois pour une rue
Vous allez Dey entendre: ha ha!
Voleur, voleur, voleur!
Voyou, voyou, voyou!
Voleur, voleur!
Catch suis, catch suis! Voleur, voleur, voleur!
Catch suis, catch suis! Voyou, voyou, voyou!
Catch suis, catch suis! Voleur, voleur!
Catch suis
Tirez suis
Am
Gardez am
Ole…
Catch suis, catch suis!
Vous cherchez allez commencer
Regarder aller commencer
Chasing aller sur démarrer
Quelqu'un aller dey
Wey eux pour aller chercher
Aller battre suis bien bien
Aller lynch suis bien bien
La Police va venir bien-bien
Ils vont porter am aller cour
Ils vont mettre am en prison
Les adapter mettre suis six mois
(Ils vont mettre am pendant un an)
Les fit mettre suis deux ans
(Ils vont mettre am pendant cinq ans)
Les fit mettre am sept ans
(Ils vont mettre am pendant dix ans)
Si ce n'est pas eux allez tirer
Ils vont tirer sur moi pour vol à main armée
Sur le dessus de la route, sur le côté
Les gens Dey waka
Les employés de bureau, ouvrier, les travailleurs les travailleurs
Ils vont Dey essayer
Pour essayer de joindre les deux bouts
Ils vont Dey hustle
Pour essayer de joindre les deux bouts
Ils vont mettre les mains pour le dos
Pour essayer de joindre les deux bouts
Ils vont Dey beg oga
Pour essayer de joindre les deux bouts
Ils vont être esclaves pour leur ville
Pour essayer de joindre les deux bouts
Je dis tourne ton visage petit
À l'aile droite
Oga patapata Dey pour là
Autorité les gens Dey pour là
Au lieu de travailleurs
Nous avons des fonctionnaires
Au lieu de bus
Leur dey promenade moteur de voiture
Au lieu de moto
Na hélicoptère
Au lieu d'eux waka
Na travailleur go waka pour eux
Autorité les gens ils vont Dey voler
Public contribuer beaucoup d'argent
Na autorité les gens Dey voler
Autorité Homme Pas de Dey pickpocket
Na petite caisse lui aller Dey choisir
Voleur armé lui besoin d'une arme
Autorité homme lui besoin stylo
Autorité homme en charge de l'argent
Il n'a pas besoin d'Arme, il a besoin de stylo
Pen a obtenu le pouvoir, aucun obtenir le pistolet
Si le pistolet voler quatre vingt mille naira
Stylo aller voler deux milliards de nairas
Voleur, voleur voleur!
Voyou, voyou, voyou!
Voleur, voleur!
Vous n'allez entendre crier
Vous n'allez entendre crier à tous
Vous n'allez entendre dire
Tu ne vas pas les entendre dire réponse du tout
Na manière différente soit eux façon
Na civiliser style être eux style
Oui, oui, oui, oui!
"Oh oui, bien sûr, contrat, avoir un peu d'argent en main, ha ha»
Entendre les mots eux Dey prendre tromper le peuple:
Détournement
Mauvaise administration
Népotisme
Atténuation
Faire je me souviens d'un autre wey eux dey utiliser
Defraudment
Forgerylization
Détournement
La diffamation
La mauvaise gestion
Enquête publique
Vol d'autorité vol à main armée
Nous Africains nous devons faire quelque chose contre cette absurdité
Nous disons que nous devons faire quelque chose à propos de cette absurdité
Je le répète, nous, Africains, nous devons faire quelque chose contre ce non-sens
Parce que maintenant le vol de l'autorité passe le vol à main armée
Autorité homme lui aller Dey voler
Public contribuer beaucoup d'argent…
L'autorité de voler!