2Face Idibia — Paroles et traduction des paroles de la chanson Jeje
La page contient les paroles et la traduction française de la chanson « Jeje » de 2Face Idibia.
Paroles
Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah
See
na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!
See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am The motor dey fly
Dem for don do am Dey say superman dey
We for don see am If to say we visit devil
One time we for kpai am!
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya
Traduction des paroles
Ok naa
À la question
Rverything wey nous ne…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Voir
Na wetin ils veulent faire je leur montre
Je n'ai dey comme faire je me montre
Na wetin ils veulent faire je leur montre
Je n'ai dey aime dey shiw moi-même
Na jeje, Na jeje
Na jeje
Je fais mon truc jeje
Na Jeje Na jeje
Je dey faire mon truc
Je reçois de l'argent
Je passe suis bien
Je reçois babe
Je dey utiliser suis bien
Je reçois chiquito
Je Dey gâter suis bien
Je reçois des disciples
Je dey suivez bien
La raison pour laquelle nous composons
Na pour acheter et vendre des
Mais certaines personnes veulent …
Et na se quereller et crier
99 problèmes na qui vous wan dire
Na à faire suis jeje
Jusqu'au reste de la journée
Une fois pour votre argent
Deux fois pour votre esprit
Si u re de sentir ce que je ressens
Tous avec le sentiment Oui
Lève-toi et shine
Je dis une fois pour votre argent
Deux fois pour votre esprit
Si u re de sentir ce que je ressens
Continuez à faire votre truc-ing ouais
Voir
na wetin ils veulent faire je leur montre
Je n'ai dey comme faire je me montre
Na wetin Dey voulez faire je les shiw
Je n'ai dey comme faire je me montre
Na jeje. Na jeje
Je dey mon truc
e ni de finition
E Pas de finition
Je le jure maintenant
Je te jure que maintenant ... Hehe
Je vois que vous
Tu me vois aussi
Na différentes choses différentes nous venons ici pour faire un peu être avocat
Certains na médecin aussi
Certains na ministre
Certains na ouvrier aussi
Et untel et untel
Tout ce que vous faites faire u faire ma bien
Vulcernizer. Vulcerniser bien
Sénateur. Sénat suis bien
Ne ur mieux, faire u no kill urself
Vivre ur vie faire u laisser moi reste
Parce qu'il n'y a rien wey U Wan prouver
Hé hé!!!
Voir
Na wetin ils veulent faire je leur montre,
Je n'ai dey aime dey, de me montrer
Na jeje, Na jeje
Na jeje
Je fais mon truc jeje
Na jeje, Na jeje
Je fais mon truc jeje
Oui
Je dey envie de faire beaucoup de choses
Na où je vais commencer
Abi faire que je porte mes choses pon et safron
- Ils que
De festac
Oju elegba de croisière
Tout ce qu'ils veulent ti faire
Tout le monde obtiennent leur propre bouche